Hyginus Onyebuchi Ft. Tochukwu – You No Dey Do Me 419
Hyginus Onyebuchi is an abuja based music minister, an upcoming actor and a prolific writer. He has released two singles titled Oluwa Is Involved and Onya Ga Ekwu. He is out again with a hit song title: You No Dey Do Me 419 featuring an Abuja based actress and a gospel Singer Tochukwu Onyebuchi. Trust me this song will surely bless you.
Prod. By Dr Phil
Download & Share
Lyrics:
SOLO 1:
Oga wey no dey do 419 na him be my Oga Jesus oh
(Aah eeh eeeh na him be my Oga Jesus oh)
Oga wey no dey play me me wayo na him be my Jesus oh
(Aah eeh eeeh na him be my oga Jesus oh)
Oga wey no dey fail me at all na him be my Oga Jesus oh
(Aah eeh eeeh na him be my Oga Jesus oh)
Iyerem Nwa igworom oria na you be my Oga Jesus oh
(Aah eeh eeeh na him be my Oga Jesus oh)
CHORUS
Oga Jesus you no dey do me 419 oh
Oga Jesus you no dey play wayo oh
Oga Jesus you no dey do me 419 oh
My Darling Jesus you no dey play me wayo ooh
It doesn’t matter what am passing through in life oh
I go follow you Jesus, you no dey do me wayo oh
Everything is working for my good oh
In all circumstances, Jesus will never fail.
(2x)
SOLO 2:
Chim le chim le oyoyo chim Oma
(Chim Mara nma na eseokwu)
Chim le chim le oyoyo chim oma
(Daddy idighi agbanwe agbanwe)
Ezi chim le oyoyo chim oma
(Ibara uba na ebem no)
Chim le oyoyo chim oma
(Chim o)
You no dey fail you no dey do me wayo
(There’s nothing you cannot do)
You no dey fail me you no dey do me 419
(Chukwu idighi agbanwe agbanwe)
You no dey fail me you no dey do me wayo
(Okwere nkwa meya)
You no dey fail you no dey do me 419 oh
(Ikariri ihe asi na ibu)
CHORUS
Oga Jesus you no dey do me 419 oh
Oga Jesus you no dey play wayo oh
Oga Jesus you no dey do me 419 oh
My Darling Jesus you no dey play me wayo ooh
It doesn’t matter what am passing through in life oh
I go follow you Jesus, you no dey do me wayo oh
Everything is working for my good oh
In all circumstances, Jesus will never fail.
(2x)
INTERLUDE

Connect:
Facebook: Hyginus Onyebuchi
Instagram @Hyginusonyebuchi98
Proud of you man keep it up, more grace
Lovely. More Grace to you and your ministry